Pestle & Mortar – Mazy

Categories: Afrobeats, Audio, Song, Spotify, The Latest|Tags: , , , , , , , |

“Τα όμορφα και πληθωρικά φωνητικά μας προετοιμάζουν από την πρώτη στιγμή για αυτό που θα ακολουθήσει. Με μια ανυπόμονη αγωνία η κεφάτη και μυστηριακή μελωδία μας αφυπνίζει και μας ξεσηκώνει ευχάριστα. Στο 1:55 η αδρεναλίνη μας ανεβαίνει και το σώμα λικνίζεται στο μεθυστικό ρυθμό. Σίγουρα είναι ένα ξεχωριστό κομμάτι που θες να ακούς ξανά και ξανά.”

-Nagamag.com


Lyrics of Mazy – Pestle & Mortar

(Mazy got ’em Bangers)

Oshe see me as I dey now
No fit talk no fit dare man
No, I no dey shake hand
With frenimies, with fakers
Sexy gelle go dey shake am
For de boy dem dey hate on
Me I no dey send dem
Gbe body make I gauge am

Make you no trabaye (hey)
Padi me, up de pace (hey)
If you like misbehave (hey)
Skele and whine your waist

Man ah dare me, cah man not up
Make dem near me, a man go crawl
No fit gbe me, cause God done talk
Make I blaze dem away, slumber
Make dem near me, a man go fall
Man wey dare me, na man wey lost
We go blaze dem away proper
We dey blaze dem with de lamba

E dey mad am (hey)
E dey shak am (hey)
E dey bang am (hey)
Pestle, Mortar (hey)
Spend de Pound ah (hey)
Spend de Dollar (hey)
Big maga (hey)
Big baller (hey)

Dem ah say man too flashy
She dey eye de Versace
Nother one want to fancy
I tell am make she fashi
Dem dey check de palazzo
Dem dey feel de pilolo
Skele like ajekpako
Everybody go down low
We done tay for hustle
Back in the day, no better shoe
We done find de puzzle
Back in the day, trouble to trouble
But now e no fit be palava (hey)
Baby want ride okada (hey)
Baby want jangolova (hey)
Na so I stand like soldier (hey)

Man ah dare me, cah man not up
Make dem near me, a man go crawl
No fit gbe me, cause God done talk
Make I blaze dem away, slumber
Make dem near me, a man go fall
Man wey dare me, na man wey lost
We go blaze dem away proper
We dey blaze dem with de lamba

E dey mad am (hey)
E dey shak am (hey)
E dey bang am (hey)
Pestle, Mortar (hey)
Spend de Pound ah (hey)
Spend de Dollar (hey)
Big maga (hey)
Big baller (hey)

Shake am
Sexy gelle go dey shake am
Shake am
Go dey shake am
Shake am
Sexy gelle go dey shake am


Additional information/sources for Mazy – Pestle & Mortar

The song “Mazy – Pestle & Mortar” is released by Mazy Entertainment Ltd.

Song Sources for “Mazy – Pestle & Mortar”:
Spotify: open.spotify.com/track/0kmSo5MMP5b1m5NvM1LCwo

Sarewa – Mazy

Categories: Afrobeats, Audio, Song, Spotify, The Latest|Tags: , , , , , , , |

“Modern sound, seductive mood and atmosphere keeps gaining momentum as the song progresses. With every instrument arriving, it keep that feeling more deeper. His voice is just amazing, dreamy and so catchy, perfectly balanced together in the songs harmony. ”

-Nagamag.com


Expand to read review translations *

“Ο μοντέρνος ήχος, η σαγηνευτική διάθεση και η ατμόσφαιρα κερδίζουν συνεχώς δυναμική καθώς το τραγούδι προχωρά. Με κάθε όργανο που φτάνει, κρατά αυτή την αίσθηση πιο βαθιά. Η φωνή του είναι απλά καταπληκτική, ονειρική και τόσο πιασάρικα, τέλεια ισορροπημένη στην αρμονία των τραγουδιών. ”

-Nagamag.com

“El sonido moderno, el estado de ánimo y la atmósfera seductores siguen ganando impulso a medida que avanza la canción. Con cada instrumento que llega, ese sentimiento se hace más profundo. Su voz es simplemente increíble, soñadora y muy pegadiza, perfectamente equilibrada en la armonía de la canción. ”

-Nagamag.com

The original review of “Mazy – Sarewa” is written in the native language that is spoken by the dedicated, for this song, Nagamag’s Afrobeats reviewer and followed by two translations*, of which the one depends from the country of origin of the artist “Mazy” (Nigeria) and the other one is translated to a different language than original review and the country of origin of the artist.

* Automatically Translated


Nagamag strongly suggests you to listen to the song “Sarewa” by the remarkable “Mazy”. A captivating Afrobeats music composition that upraised the difficulty for our curators to gather and write down and describe through a music review, their feelings due to their listening experience of “Mazy – Sarewa.” The song manages to take you on a journey through the world of Afrobeats / Afro-pop / Afro-fusion, Amapiano music, offering a delightful experience for all music enthusiasts.

Listen to “Mazy – Sarewa” on Spotify

You can listen to “Mazy – Sarewa” through the following Spotify player.
Press play to enjoy this unique Afrobeats song.


Lyrics of Mazy – Sarewa

(Mazy got ’em Bangers)

Yo
Yah yeah yah yeah
Straight commando
Shey na two to dey tangle
Baby go down low
Make man shoot like ah Django
Make man want go full throttle
Bodyshape like coke bokkle
Make man press pon it likkle
Shawty press pon me subtle
Yah yeah

Oya jo kiri jo jo jo
For the Johnny o jo jo jo
No be konji oh ko ko ko
Shake am for me opor por por
Oya jo kiri jo jo jo
Nor be funny oh fun fun fun
Oya show me oh show show show
What ah gwan you know what ah gwan

Sarewa Sarewa
Sarewa Sarewa
Oya now oya now
Oya now oya now
Shimmi me, shimmi yo
Shimmy yay, shimmi ya
Sarewa Sarewa
Sarewa Sarewa

Straight commando (Sarewa)
Outfit blanco (Sarewa)
Come like ah Rambo (Sarewa)
Man ah shoot like Roberto (Sarewa)
Straight commando (Sarewa)
Outfit blanco (Sarewa)
Shoot like ah Rambo (Sarewa)
Free kick like ah Carlos (Sarewa)

Yo
Chasing paper
Not cut from the same cloth
Go meet draper
We stacking till it’s tall skyscraper
Plenty gelle wanna sit pon man taper
Tell ’em say na Mazza
Electric like taser
Got me henny pon ice no chaser
Killed de riddim pon mic assassination
Send de money to me cash No PayPal
Shawty talk to me nice now
Check de vibe man dey bring pon it right now
Realize e don tay we still grind now
Tell a man say na Mazy pon mic now
Tell a man say na Mazy get banger
E dey bang e dey enter like charmer
E dey bang e dey make some dey anger
E dey bang we dey jo e dey hammer
Yahh yeah

(Jo kiri jo jo jo)
(For the Joni o jo jo jo)
(No be konji oh ko ko ko)
(Shake am for me opor por por)

Oya jo kiri jo jo jo
No be funny oh fun fun fun
Oya show me oh show show show
What ah gwan you know what ah gwan

Sarewa Sarewa
Sarewa Sarewa
Oya now oya now
Oya now oya now
Shimmi me, shimmi yo
Shimmy yay, shimmi ya
Sarewa Sarewa
Sarewa Sarewa

Straight commando (Sarewa)
Outfit blanco (Sarewa)
Come like ah Rambo (Sarewa)
Man ah shoot like Roberto (Sarewa)
Straight commando (Sarewa)
Outfit blanco (Sarewa)
Shoot like ah Rambo (Sarewa)
Free kick like ah Carlos (Sarewa)
Yahh yeah


Additional information/sources for Mazy – Sarewa

The song “Mazy – Sarewa” is released by Mazy Entertainment Ltd.

Song Sources for “Mazy – Sarewa”:
Spotify: open.spotify.com/track/5VVtBZihYfj957aHGYbEoQ

Afrobeats home page where “Mazy – Sarewa” is hosted on Nagamag Music Magazine

Nagamag takes pride in supporting Afrobeats artists like “Mazy”, providing music reviews and music discoveries like “Sarewa”.
This music post about song “Sarewa” by “Mazy” is hosted in Afrobeats page on Nagamag.
There you can find similar Afrobeats artists to “Mazy” and more Afrobeats, Afrobeats / Afro-pop / Afro-fusion, Amapiano songs like “Sarewa” that have been carefully selected by Nagamag’s Afrobeats experienced curators and reviewed by Nagamag’s Afrobeats dedicated reviewers.

Learn everything about Afrobeats on Wikipedia

If you enjoyed “Mazy – Sarewa” but you have never listened before to any other Afrobeats song or you are interested in learning more about Afrobeats music gerne then click here to visit Afrobeats music page on Wikipedia.
Afrobeats music refers to a distinct style with common characteristics. Each genre carries its unique sound, instruments, and cultural influences. For a deeper understanding of Afrobeats music, Wikipedia provides comprehensive insights into its history, notable artists, and iconic works. Delve into the diverse and dynamic world of Afrobeats music through this valuable resource, broadening your knowledge around Afrobeats genre.

Go to Top